NIGERIA PIDGIN PROVERBS

*Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
English translation: Easier said than done.
*No matter how hot your temper be,e no fit boil beans.
English translation: Calm down, your temper won’t solve the
problem
*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside
pot of soup.
English translation: You can’t run away from your destiny
*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever
*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn
beef
English translation: Just be patient. Let the game come to you.
Don’t rush!
*Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass
through make dem different
English translation: How you start doesn’t matter, what matters
is how you finish.
*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
English translation: Give everyone what they deserve.
*The difference between kpekere and plantain chips na
packaging
English translation: Don’t judge based on appearance alone
*Escort me, Escort me, na im slave trade take start
English translation: Serious things sometimes start like a joke
*The water wey dem use take make eba can never be recovered
back
English translation: Don’t cry over spilled milk.

Comments

You Can Also Read

PRESS BRIEFING

How Nigerian Nurse Can Get Registered As A Registered Nurse In GCC, Qatar in Particular

Hemophilia

EFCC Recovers N216m From “Swiss Golden” Fraudsters

FUNAAB crisis: NUC summons Governing Council, management to Abuja

𝐀𝐂𝐄 𝐓𝐞𝐬𝐭 (𝐀𝐧𝐠𝐢𝐨𝐭𝐞𝐧𝐬𝐢𝐧 𝐂𝐨𝐧𝐯𝐞𝐫𝐭𝐢𝐧𝐠 𝐄𝐧𝐳𝐲𝐦𝐞 𝐓𝐞𝐬𝐭)

Frame up Season 1